Shatta Wale – Rising Youth (+ Lyrics)

Shatta Wale Wetin

Shatta Wale Rising Youth Lyrics mp3 download. Shatta Wale, an award-winning Ghanaian dancehall artiste drops a new hit titled “Rising Youth” mp3 download + Lyrics. Rising Youth by Shatta Wale was produced by Da Maker – Shatta Wale himself. Enjoy this new Ghana mp3 download song and share it with others.

Listen to this music download, and don’t forget to add this to your favorite track-list.

CHECK ALSO:

Shatta Wale – On God
Medikal – Abena Korkor


[DOWNLOAD] Shatta Wale Rising Youth Lyrics

LYRICS :

I say you no fi push me to do what you want ano be driving school
Mi adey follow my lane you nuh know say abi rising youth
I say dem try to fail my talent but i pass through
If eno be my fans, Who?
Shadout to every corner store DJ
I say adey just thank you
Big nyash girls too
You say you know me but you never see me so come and prove
And you dey lie to the world about me see adey laugh you
Adey make this money inna tankers
Go check my bankers
These cars adey drive no be sankwas
What be your matter Mr Quansah
Up till today you no get your answers
Me i sweet like fanta bitter like alomo

Hooo hoo ho
Abi different artiste
Ano be like your artiste
Heeey heey hey
When you look my face do i look like your artiste
Hooo hoo ho
I say abi different artiste
Ano be your artiste
Heeey heey hey
How adey do my music
Different from your artiste

Me adey ragga, adey rap adey talk
Ano be electricity but i tell you, my guy adey shock
If car no dey we go walk
From a servant to a boss
Shadout to Juwaid, Abass dem know
Cyborg Newtown be my boss
Abass Giwa so mi ano dey f**k up
We dey chop with our hands no be fork
Zongo teach me,Farova give me block
If me i come from the North like water ago bath 20 buckets
Hey you come back here
Ebi me you dey talk to for there’
Say that in my face you go chop am for here

Hooo hoo ho
Abi different artiste
Ano be like your artiste
Heeey heey hey
When you look my face do i look like your artiste
Hooo hoo ho
I say abi different artiste
Ano be your artiste
Heeey heey hey
How adey do my music
Different from your artiste

I say you no fi push me to do what you want ano be driving school
Mi adey follow my lane you nuh know say abi rising youth
I say dem try to fail my talent but i pass through
If eno be my fans, Who?
Shadout to every corner store DJ
I say adey just thank you
Big nyash girls too
You say you know me but you never see me so come and prove
And you dey lie to the world about me see adey laugh you
Adey make this money inna tankers
Go check my bankers
These cars adey drive no be sankwas
What be your matter Mr Quansah
Up till today you no get your answers
Me i sweet like fanta bitter like alomo

Hooo hoo ho
Abi different artiste
Ano be like your artiste
Heeey heey hey
When you look my face do i look like your artiste
Hooo hoo ho
I say abi different artiste
Ano be your artiste
Heeey heey hey
How adey do my music
Different from your artiste

Shatta Wale Rising Youth Lyrics.